obee slim call police (no no no) şarkı sözleri

Dibi dibidi di da daeee ann Slim for dem ears dem know Sing for dem ears dem know Nothing wey dem wan tell me See I don make my mind already Na your love wey dey boost my energy Energy aaahhh aaaaa Iwoni Komi my melanin If you dey my yard all my pain go vanish This kind love way man never see (Man never see) Wa fumimi kokoro o Iwoni omo tonso ro o Obebi jeka malo o Shileku omotonso, omotonso Wa fumimi kokoro o Iwoni omo tonso ro o Obebi jeka malo o Shileku omotonso, omotonso Let me go your way I don do this before, and I wan do it again o This kind thing wey I involve E fit e carry my head o O no no o no no o no no Call police O no no o no no o no no Dem go Call police Emergency, girl your love e cause emergency o no Obebi see I nor fit get enough of this your love Yeah, you know mi nor fih geh You know say my mind dey there When nobody else dey Now make I feel your vibration If you charge me I go pay You know say my mind dey there Wa fumimi kokoro o Iwoni omo tonso o Obebi jeka malo o Shileku omotonso, omotonso Let me go your way I don do this before, and I wan do it again o This kind thing wey I involve E fit e carry my head o O no no o no no o no no Call police O no no o no no o no no Dem go Call police I don do this before, and I wan do it again o This kind thing wey I involve E fit e carry my head o O no no o no no o no no Call police O no no o no no o no no Dem go Call police
Sanatçı: Obee Slim
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obee Slim hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı