obeena pray for imo şarkı sözleri

Ahh ahh ahhh ahhhaha Ahh Ahh ahhh ahhhaha Mama tell me make I cut my dada Say those people don start to gather Say make I de mind as I de waka Dem de arrest innocent youth for the matter So I tell my people so I tell my people Say it's time to speak up Say it's time to speak up Cuz there's so much evil Cuz there's so much evil What's the government doing Them kill many people for Orlu And them burn lives and properties for mbaise Plenty gunshots make people run for Orji If I remember water comot from my eyes Fuel go scarce and next thing fuel price go high And them go say e affect the price of rice Ordinary pure water sef e don high Eww chim eh people de die Pray pray Pray for imo Pray pray Pray for Imo Pray pray pray for Imo Olisa bia umu gi na sigi bia Pray pray Pray for imo Pray pray Pray for Imo Pray pray pray for Imo Olisa bia umu gi na sigi bia Eh le le lelelele Olo lo lo olololo Eh le le lelelele Eh le le lelelele Olo lo lo olololo Eh le le lelelele School fees and text book price don high Mummy and daddy sef don try Sometimes I just de ask God why Same thing na em make me wan Pray pray Pray for imo Pray pray Pray for Imo Pray pray pray for Imo Olisa bia umu gi na sigi bia Eh le le lelelele Olo lo lo olololo Eh le le lelelele Eh le le lelelele Olo lo lo olololo Eh le le lelelele
Sanatçı: Obeena
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obeena hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı