obele peedy how far how market şarkı sözleri

How Market How Far How Market They give you contract for your people You no fit show good example You take the money build castle Go other places buy title Why you go take your people play You fit stand if they take you pray Do wetin dey right you say no Go beg your people you say no The day wey government go your place For their front them give you disgrace From that day you lose your grace Now you don dey look like who crase Shay you dey think say you too smart How far how market Shay you don get wetin you dey find How far how market Shay you dey think say you too smart How far how market Shay you don get wetin you dey find How far how market Jeje Okay There's a question for you for anything you do Better watch what you do so others won't feel blue You follow your friend go see her guy But you pass back take over why This thing you do nearly kill her You no even show her any kind of care You come dey boast From coast to coast Soon you go marry Pikin you go carry E no tay e no tay The bobo give your sister belle You want kill her kill yourself too See wetin smart life lead you into Shay you dey think say you too smart How far how market Shay you don get wetin you dey find How far how market Shay you dey think say you too smart How far how market Shay you don get wetin you dey find How far how market Jeje Jeje Jeje Jeje jeje okay Injury to one Na injury to all If we no say no One day fit be our turn When Orubebe dey cry that year Some dey happy dey laugh drink beer Dem no know say them turn dey near One day na one day eyes go clear Now the pepper don enter some eyes How e happen dem still dey surprise They say you must take it like it or not The worst you can do is go to the court You wey dey happy when some dey cry How far how market Shay the pepper don enter your eyes How far how market You wey dey happy when some dey cry How far how market Shay the pepper don enter your eyes How far how market
Sanatçı: Obele Peedy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obele Peedy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı