obele peedy nigerians of tomorrow şarkı sözleri

Ikenna Haruna Adeshina Listen now Hear una mama n papa Use una tongue count una teeth As una make una bed today Na so una go sleep tomorrow Nigerians of tomorrow how una dey You no hear your name now no vex e dey Don tay we dey hear talks Wey dey make us slow This people be this be that This people do this do that Talks wey go make us bitter Hate ourselves enemies Wetin we dey drag all these days Wey dey bring us back we no see Make una come together Build friendship and trust So Nigeria of tomorrow go dey better Ikenna Haruna Adeshina Listen now Hear una mama n papa Use una tongue count una teeth As una make una bed today Na so una go sleep tomorrow Tekena Unwana Obarinaa Efemena Amina Abiona Adanna And others una dey o If Nigeria jagajaga scatter scatter today Na unna hand e dey to make am Better tomorrow Listen to una mama papa elders But no be the one wey go bring Pains and sorrow How long we go dey live in Hatred bitterness No be so no be so no be so We go live to progress Two no fit walk together Unless they agree Make una come together unite For Nigeria of tomorrow Ikenna Haruna Adeshina Listen now Make una come together No matter the kind of weather Always respect each other And things go dey in order Ikenna Haruna Adeshina Listen now Hear una mama n papa Use una tongue count una teeth As una make una bed today Na so una go sleep tomorrow
Sanatçı: Obele Peedy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obele Peedy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı