obembe ease your mind şarkı sözleri
Am reminiscing
Am feeling sading
More wings more problems
More life more sadness
More crown more falling
Angels are falling
Am reminiscing
Am loosing comfort
More wings more problems
More life more sadness
More souls more lost in
Angels are falling
Aran be ti mo fe da
Tell everybody wetin happen for ikeja
Many things happen and the people just dey watch am
Money nodey and the people just dey fall out
Work and grind
Everybody work and grind
Everybody work and grind
Cause
Tomorrow no sure my brother
Work and grind o
Everybody work and grind o
Everybody work and grind
Cause
Tomorrow no sure brother
Tell your brother make he work and grind
Tell your sister make she work and grind
I want to be a billionaire
Laye ti mo wa yi
I no wan sheru egbe me
Laye ti mo wa yi
I want to be a billionaire
Laye ti mo wa yi
I no wan sheru egbe me
Laye ti mo wa yi
Work and grind
I go work and grind
I go push everything wey try to stop me
Work and grind
I go work and grind
I go push away everything wey try to stop my shine
Eh
More wins more problems
More life more crowning
More throne more falliong
So many kings falling
More wins more problems
More life more falling
More crown more falling
So many kings are falling
Popopopopo
Ease your mind o
Ama ease my mind o
Even tho if it looks like things not working right
Ease your mind o
Ease your mind o
Ease your mind o
Even tho if it looks like things not working your way
Ease your mind o
Popopopopo
Ease your mind o
Ease my mind o
I will ease your mind o
With my music heal your mind o