oben junior gang gang gang şarkı sözleri
Ohhhhh ohhh
Man na gangster
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang
Busy busy
Man dey busy busy
Steady chasing
Everyday man d count na racks
No cap
Lamma sabi flip them packs
Lookout
Men dem say they dey ma back
Dey ma back
Dey ma back
Men dem say they dey
Ma back
Now the same men dem
Dey ma front
Me no give a f*ck
Me I dey attack
Man na lewandowski
I no d lack
Screaming Gang Gang
To ma broskis
Cus we always making money
On the low key
Ski on the low key
Only the family
Man na thug
Man na thug
Man na dope boy
No be luck back to back
Man d work boy
If na joke better stop
Cus ma retour no d talk
No be mop
Man d pull up
With Da Mob
If I see you with ma opp
Or a cop
You be opp
Juh know
Man I Usain bolt ma city (DLc)
Real Gs dey dey ma vicinity
We litty
Like we just made a milli
Na that kana feeling you know
cnd the girls keep on coming
Like a yoyo they know
Ok
Man don be na ototon
For book
Like the weights small
Naha i no fit keepam
For ma loko
Bad limbe pikin
I d support me na Opopo
Men dem no want give
Ma place
So I come takam with koboko
I dey for sadi d check sense
Me and Drako
Wejust get some new connect
So man want strategies the distro
clways on alert
Ma bro ever dey at akimbo
Who be you?
You no be threat
I no d fear you and your people
Holy water dey ma head
Checking na ahead ahead
Man d run sleep like say
They troway water for ma bed
Wild beef I no be pet
I do ma things with no regret
My mama tell me say ei like
Ma spirit make I no relent
So I
Stay humble for chop double
cnd makala day for any baga
Way want cus trouble
I beg
We don struggle
We d still hustle
Na we d makam make
Ei turn if you don forget
Rugged
Sharpen ma mateko 2 side
Like issakaba
Sep inside ngata
I get retour way no d fear warden
Deng deng deng
For here na bang bang bang
Man go sleep if I comot
With ma Gang Gang Gang
chhhhhh
Ohhhhh ohhh
Man na gangster
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang
(totototototo)
Ohhhhh ohhh
Man na gangster
When I see ma gang
Man d gang gang gang
Ehhhh ehhh
You wanna bang
Pull up with your Gang
Make we Bang Bang Bang
(totototototo)