obi xtra bia şarkı sözleri

Aaaah aah, aaah-aah eh Bia welu ya, bia welu ya Ewerem ya Ife inacho bia welu ya Something is loading Oh something is loading Something is loading Dem know something is loading, ah Money is coming I want someone to claim it Music is dropping I hope u go download am, ah No time for story Let's move on to victory, ah Let's keep it lowkey You know I'm not a donkey She want me to go faster I said let's take it slowly, ah The truth is open Is finally unfolding, ah One eye is closing The other eye is open Dem think I no Dey see But they don't know I'm watching, ah Ife inacho bia welu ya, bia welu ya Enwere m ya, bia welu ya eh Ife inacho bia welu ya, bia welu ya U know say i get am Enwere m ya, bia welu ya Girl I'ma give you what u never seen U never see Treat you like your majesty Emergency All your friends dem no like me That's jealousy Tell dem make dem go drown inside the Red Sea We go dey ball Check the score We no go ever, pass the ball Dem go text, dem go call We no go ever Pick the call We go ball Check the score We no go ever, pass the ball Dem go text, dem go call We no go ever pick the call If dem like Make Dem talk We no dey hear Wetin dem talk Dem dey pray, make we fall But we still dey on top Bia welu ya, bia welu ya Ewerem ya Ife inacho bia welu ya, eh
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı