obi xtra don't give up şarkı sözleri

(It's youngzy the beat genius) Ooh, oh, oh Lo, lo, lo, lo, lo, lo Pause Same boy from the ghetto Don't call me if it's not about ego I pass my waec I no write neco Everything smooth Everything dey melo Bros I don cross the border But I no trust my brother But I still love my mother Na the only thing wey matter Ehehe I never forget all the guys (I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe in us I never forget all the guys (I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeey) From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeey) Pause From a legedis Benz (Yea) 2019 me I don buy beemer (Yeah) Na that kind thing Wey Dey make dem shiver (Uuuuuh) remember the days when we no Dey eat dinner (Aii) But Now we Dey spend we Dey live ok I Dey stack, I Dey dash, I Dey give away Everybody don start to believe right now But Na who go Dey when Money no Dey? I never forget all the guys (I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe in us I never forget all the guys(I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeey) From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeeey) Don't give up Don't give up Your blessing Dey on the way(Dey on the way) Your blessing no far away (No far away) Nobody go chase am away Don't give up (Ah) Don't give up Your blessing Dey on the way(Dey on the way) Your blessing no far away (No far away) Nobody go chase am away I never forget all the guys (I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe in us I never forget all the guys (I never) I never forget all the girls (I never) I never forget all the people wey Dey bone their face They no believe From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeey) From the day when dem born me I know wetin I wan be I wan get money o (Heeeeey) And I just wan jolly oh (Heeeeey) Don't give up (Ahh) Don't give up Your blessing Dey on the way (Uuuuuh) Your blessing no far away (No far away) Nobody go chase am away Don't give up Don't give up Your blessing Dey on the way (Blessing Dey on the way) Your blessing no far away (Uuh) Nobody go chase am away Ooh, oh ,oh Lo, lo ,lo ,lo ,lo ,lo Ooh, oh ,oh Lo ,lo ,lo ,lo lo ,lo
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı