obi xtra good youths şarkı sözleri

I Dey pray for the good youths ooooh oh oh Our country no good ooooh oh oh Pause I woke up dis morning Look into my phone And I see people crying yea They say people are dying Yama yama dey And the leaders are lying Dem know say the country no good So they carry all the money dey run to Dubai Everything they see Dem go buy Na only their families Dey chop better life Good road we no get Health care we no get Steady power supply we no get And dem still dey calculate the budget Motor we no get Okada sef na the closest People Dey waka for protest All of our leaders Dey fly for private jet Shey Police suppose protect u So Why police dem Come dey harass u Shey na like dis we go dey Since 1960 we still never change o Time don reach for revenge (Hey) Time don reach for revenge o (Hey) Time don reach for revenge Baba fela talk say na we be the change o So I Dey pray for the good youths ooooh oh oh Our country no good ooooh oh oh People Dey hungry No food ooooh oh oh And Our leaders Dey use us play Dem think say na yesterday yea Tell dem say We don wise up now Hands in the air Make we rise up now If they stop u for road Dem go kill u now R.i.p to the ones Wey dem don take down yea Make we rise up now Hands in the air Make we rise up now If they stop u for road U fit die right now So Shout out to the ones Wey Dey fight right now If you know U go know say na promise and fail Wey dem just Dey do us But when it’s time to vote Na that time Wey dem Dem go like to dey use us But time don reach for revenge (Hey) Time don reach for revenge o (Hey) Time don reach for revenge Baba fela talk say na we be the change o So I Dey pray for the good youths ooooh oh oh Our country no good ooooh oh oh (Our country no good oh oh) People Dey hungry No food ooooh oh oh (oh no no) And Our leaders Dey use us play Dem think say na yesterday yea I Dey pray for the good youths ooooh oh oh (I Dey pray, I Dey pray, i Dey pray oh) Our country no good ooooh oh oh (E no good oh oh) People Dey hungry No food ooooh oh oh (People Dey hungry need food oh) And Our leaders Dey use us play Dem think say na yesterday yea
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı