obi xtra i need help şarkı sözleri

Eh Na-na-na-na Na-na-na-na-eh, na-na na-na eh Na-na, na-na Na-na-na-na-na eh They didn't believe in me But I'm so glad that I believe in me Cus when the paper come Na who follow me starve Go chop with me Nobody be wowo pikin Money go make u fine I tell dem all the time Don't give up, don't give up yea Oh ma lord eh Oh ma lord eh I need help o E don hard o If i no get credit Na u I Dey call (if i no get credit na u I dey call o) Dollar dey rise Naira Dey fall People dey rise People dey fall No condition permanent I tell dem before, yea Oh ma lord eh Oh ma lord eh (oh ma lord eh) I need help o E don hard o If i no get credit Na u I Dey call Dollar dey rise Naira Dey fall People dey rise People dey fall No condition permanent I tell dem before, aye Heeeeeee aye yeh If I no get credit na u I go call o If I no get credit na u I go call o Oh my God eh Oh my lord eh I need help eh E don hard o Oh my lord eh Oh my lord eh I need help o ooh E don hard o Yea, Oh ma lord eh Oh ma lord eh I need help o E don hard o If i no get credit (if I no get credit na u i dey call o) Na u I Dey call Dollar dey rise Naira Dey fall People dey rise People dey fall No condition permanent I tell dem before, yea
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı