obi xtra igbo language şarkı sözleri

Yeah, yeah, yeah, (eh) Oooh, oooh Ibo, ibo, ibo, ibo Na-na-na-na (eh) Oooh-oooh I get dis baby from Canada (Canada) Omo she so fine And she get the kind body Wey go make u gbalaga eh Omo e shock me like electric So i said comment tu t'appelle Je m'appelle OBI Xtra Nice to meet ya Your face looks familiar Even tho say I no know u Girl you still look familiar Make i love you from now till nwanne echi Cover your body like bandage Make i sing for you like wande Girl i no go ever give you headache See whenever u touch me i dey shook If u show me i go look Make i read u like a book Nwa arapukwa na mu o, Iyo o She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language) Now she say make i teach am biko, biko, biko She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language) Now she say make i teach am biko, biko, biko Na wetin my mama teach me Ka m na asu But na my own language ka o na anu She say she wan follow me Oso m na azu I no be small baby Mana okwo m na azu Na wetin my mama teach me Ka m na asu But na my own language ka o na anu She say she wan follow me Oso m na azu I no be small baby Mana okwo m na azu, Yea Follow me now or don't follow me later (follow me) Follow me now or don't follow me later (follow me, follow me) If you leave me now Girl you go need me later U go miss me later See i wan carry the ice and put for your neck o Call it a buss down After quarantine Me and you go dey chill o After the lockdown Ask around na me dey run town (ey yeah) Ask around na me dey run town (yeah yeah yeah) I no go let person play with u (no) I no go let person mess with u I go cover your body like bandage I go sing for you like (wande coal) I go love you from now till nwanne echi Girl i no go ever give u headache She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language) Now she say make i teach am biko, biko, biko She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language) Now she say make i teach am biko, biko, biko Na wetin my mama teach me Ka m na asu But na my own language ka o na anu She say she wan follow me Oso m na azu I no be small baby Mana okwo m na azu Na wetin my mama teach me Ka m na asu But na my own language ka o na anu She say she wan follow me Oso m na azu I no be small baby Mana okwo m na azu, Yea Ibo, ibo, ibo, ibo Na-na-na-na Oooh-oooh Ibo, ibo , ibo , ibo Na-na-na-na Oooh-oooh
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı