obi xtra karolina şarkı sözleri

(Heaven boy on the track) Ehhhh eh Ooooh oh (Chii) Karolina, you carry Everything for your body Na you wey I go marry Make we go to Miami Your papa get money My papa no carry You dey make me go Gaga Like say na me be Larry Your motor Ferrari And you no dey drink garri I no want anybody Okwa so so mu na gi Ngwa nu, Make we go Anywhere wey u wan go Na the place wey we dey go Shey na you carry the dou Anything she want o (she go get) Anything she want eh (she go get) Anybody wey she want o (she go get) Everything she want o (she go get) When I tell you say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you (osi m n'obi) I say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi Yea eh eh eh, osi m n'obi Oh oh oh oh, osi m n'obi Yea eh eh eh, osi m n'obi Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi Now we don dey jolly Everybody happy Na so e suppose to be Ama'm na mu na gi ga ebi Wetin God don join Mek nobody put body Cus na thunder wey go strike Anybody wey go try Anything she want o (she go get) Anything she want eh (she go get) Anybody wey she want o (she go get) Everything she want o (she go get) When I tell you say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you (osi m n'obi) I say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi Yea eh eh eh, osi m n'obi Oh oh oh oh, osi m n'obi Eh eh eh eh, osi m n'obi Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi Dis one no be acting nooo (noooooo) Dis love na everlasting yay (yaaaay) I say e no be acting noo (noo noo) Dis love na everlasting (yaaaay) Anything she want o (she go get) Anything she want eh (she go get) Anybody wey she want o (she go get) Everything she want o (she go get) When I tell you say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you (osi m n'obi) I say I love you (you no gree) When I tell you say I want you (you no gree) When I beg you make I touch you (you no gree) But everything wey i dey tell you Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi Yea eh eh eh, osi m n'obi Oh oh oh oh, osi m n'obi Eh eh eh eh, osi m n'obi Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı