obi xtra we don't beg for love şarkı sözleri

Ewo, ewo, ewo, ewo (Jaemally make it juicy) A na-ata love ata? (aah-ah) A na-ata love ata? (ah-ah) A na-ata love ata? (aah-ah) Adighi ata love ata Okwa isi na m ga abu ọyị gi? Okwa isi na m ga abu ọyị gi? Okwa isi na m ga abu ọyị gi?, ey Now we don't beg for love oh Money go turn your friend to enemy And e go turn your enemy to a friend Watch out for those wey dey smile for your face Cus most of dis people dem just dey pretend Money go turn your friend to enemy And e go turn your enemy to a friend Watch out for those wey dey smile for your face Cus most of the same people want make u fail You tell me say u love me But u don't love me You love wetin i get (you love wetin i get) You like a Mercedes Benz And u like G-WAG And you like to dey fly for jet That's why We don't beg for love (we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh) We don't beg for love (no we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o) By the way who need love? When I need money Me i need some real friends wey get money Cus na who go dey there for me When my own pocket no dey on point? When the landlord dey knock Cus u never pay rent (kpo kpo kpo) Oya tell me who go dey? (oya kpo kpo kpo) Doctor no agree to treat the patient Oya tell me who go pay? You wan buy new car Your Toyota don spoil Oya tell me who go dey? Your sister wan pay school fees but the money no dey Now Tell me who go pay? But u talk say Okwa isi na m ga abu ọyị gi Okwa isi na m ga abu ọyị gi Okwa isi na m ga abu ọyị gi, ey Now we don't beg for love Okwa isi na m ga abu ọyị gi Okwa isi na m ga abu ọyị gi Okwa isi na m ga abu ọyị gi (ewo) Now we don't beg for love oh We don't beg for love (we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh) We don't beg for love (no we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o) We don't beg for love (we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh) We don't beg for love (no we don't beg for love o) Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)
Sanatçı: OBI Xtra
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
OBI Xtra hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı