obimson x bajii show off şarkı sözleri

Solo chop for where solo shit Everything wey sup na eim solo tweet I tell am say e no get OT Follow God, aje no dey follow me I know say nobody holy You no fit sabi till dem tell you the story I dey on my tolotolo p I say i dey on my tolotolo p I say legendary give me the soundtrack Gimme starch make i down am with banga So why i no go do nyanga? Order my kanda Go tell my papa I say tell my mama Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off Ebelebe Somebody call ekelebe Nah once we enter party All my nigas start to spray Where the lady's Dey money plenty for give away I get the pound and the dollar Help me call bureau de changer Make I Oder Martel Use cool down my temper Erujeje for the road Everybody dinger The steez and composure Go make their legs to shiver shiver Yeba yeba yeba yeba I say legendary give me the soundtrack Gimme starch make i down am with banga So why i no go do nyanga? Order my kanda Go tell my papa I say tell my mama Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Me i want to show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off Why i no go show off Show off
Sanatçı: Obimson x Bajii
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Obimson x Bajii hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı