o'bkay hear me out (feat. reynolds the gentleman) şarkı sözleri
Anything you want
I go get am with you by my side everyday
I no go mess around with you
This no be play I dey play play
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Hear me out don't confuse your mind
We dey together with a golden mind
And we got gold to mine
So we for be focused
Kaa worry mi jorley you just
Understand say me I go hold us
Uptight we go ride or die on our own horse
I no go promise you the big big money
Dem dey sing for dema music
But if ibi money wey go make you happy
I go give you some make you believe me
Anything you want
I go get am with you by my side everyday
I no go mess around with you
This no be play I dey play play
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Everyday I dey by you you
You you
Everyday I dey by you you
You you
Make we enter the thinking zone
It's you and I you're not alone
You deserve the finest things
And I deserve to be happy baby
I will sacrifice for you
But sacrifices won't kill me
So just dance to my only tune
That be what I have for you
If you appreciate am I go do more for you
Oh yes I promise you
If you keep it real
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
For now I'll make sure say you no dey lack
But lack of patience fit kill your luck
I go help you climb a mountain
But when I slip do you promise to hold me back
If yes 3nde3 s3 mene woaa
Wodwen meho s3ne3 medwen woho noaa
Mensa si fom na s3 wowor menky3n aa
M3gye w'adi fis3 cote m'ase paa
Wob3da m'akoma so paa
Woaa na wob3y3 me hemaa
Anything you want
I go get am with you by my siiiiide
I no go mess around with you
This no be play I dey play play
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you
Hear me out
My heart I go share with you
Hear me out oh
Everyday I dey by you