occares her way şarkı sözleri

Girl you know you beautiful and your body Fit to make a man fight for for money You no dey put make up for morning But when you carry face up na Barbie Girl you sounding sweet normally On top your happiness na molly I wan to ease your stress I carry Your matter for my head I carry I go carry o Away, throway Your body want to showcase Rotate, see Kote o Ahhhn ahhhn Oya na her way o Her way o I take your sorrows away This your body cause gobe Ahhhn ahhn Cause when you want you can call on me All day Anything that you say to me Obey This your loving is taking me away Her way o Her way Everything happen suddenly Mogbe In my bed you were touching me Oshey Open am for me make I see again Again o Again Oya na Martell, Hennessy Anything wey I wey i see I go take am for my body Make I get energy Girl your body heavenly Girl your body kill me Girl your body heavy me Girl your body heavy me Ahh abeg o I'm catching cold for here o Come help me my hold my head o I'm on my toes, I beg o Ahh abeg o I'm catching cold for here o Come help me my hold my head o I'm on my toes, I beg o Away, throway Your body want to showcase Rotate, see Kote o Ahhhn ahhhn Oya na her way o Her way o I take your sorrows away This your body cause gobe Ahhhn ahhn Cause when you want you can call on me All day Anything that you say to me Obey This your loving is taking me away Her way o Her way Everything happen suddenly Mogbe In my bed you were touching me Oshey Open am for me make I see again Again o Again
Sanatçı: Occares
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Occares hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı