o.g. black nwantiti remix (feat. lucky star) şarkı sözleri

Babe na your love be my nwnatinti I go follow you go site Till I target your love nwanti nwantinti Babe na your love be my nwnatinti I go follow you go site Till I target your love nwanti nwantinti Babe na your love be my nwantinti nwanti I go follow you go site site Tilll I end off your my my ti my my ti Baby girl lo lo lo lo gimme love nwantinti Make I follow you go ooh na your site till I target your love nwantinti Babe calm down gimme love nwanti Make I follow you go site Make I target your love nwantinti Babe gimme your love ooh du Make I follow you go site Till I target your love nwantinti ooh lo lo lo Gimme something new babe girl calm down tell me Something new about you lo no tell me long long story na your site Pretty girl rotate for me, I wanna see wetin you Carry for bac Shawty says she want a man wey go fit to pay her bills Bby say no more, me I dey for you Calm down na me be the Sharp Boi I go run funds for you right now Bby girl See as you fine (Ajeh) See ya big Ass (Too big) OMG! (You too set) Girl, I'm in love with you Folake Bikonunu I wanna enter you To have a taste of you We go enjoy oo Babe gimme your love Make I follow you go Na you go dey kolo my mind Babe you done kill me Baby calm down lo lo gimme your love nwanti Till I go follow you go site till I target your love nwantinti Baby gimme your love nwantinti
Sanatçı: O.G. Black
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
O.G. Black hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı