o.g.o i no be your papa şarkı sözleri
I no be your Papa o
I no be your Mama o
Why you con Dey tell me all this ones
I no be your Mama o
I no be your Papa o
Why you con Dey tell me all this ones
Oya oya Gbemidebe
Oya oya gbemilele
Come put am for here Mafisibe
Ori foka sibe
Cana yen gbemidele
Iro yen gbemide
No carry my heart , gba mi gbele
She say her uncle getti label
Omo she be criminal
Maximum pain , no be minimal
Me I go love can you see me naa
Komilobe tan pelu sibinla
Tell me what’s the big deal
When I catch you riding that big D
Omo you no even use CD
When I catch your riding brother C D Q
Just because
I no be your Papa o
I no be your Mama o
Why you con Dey tell me all this ones
I no be your Mama o
I no be your Papa o
Why you con Dey tell me all this ones
I no be your Papa o
I no be your Mama o
Why you con Dey tell me all this ones
Oya oya Gbemidebe
Oya oya gbemidele
Come put am for here Mafisibe
Ori foka sibe
Cana yen gbemidele
Iro yen gbemide
No carry my heart , gba mi gbele
She say her uncle getti label
Omo she be criminal
Maximum pain , no be minimal
Me I go love can you see me naa
Kqomilobe tan pelu sibinla