o.t live amazing şarkı sözleri

Ehen I'm Very Faithful for Everything that I have I'm also Thankful for this Bitches wey Dey Back Yeah Was on my knees when I was Praying for a bag They tried to kill me but it's funny Boss I'm Live here If I was Indian I would be praying for a lack But I ain't Indian so I ain't never going to lack here They try to chew me and e be like say them shark Na me be Spirit and my flow they steady Shark them And anyways blessed on my way Always on my Grind and the Girls Them go Slay And their body hold fire, I Sin Again Hop on a plane and a Man feel insane So I ride on a Plane Then make it rain Then Close my eyes and Off again Then when I wake, I say his Grace Cause Na by Grace way a man fit to wake And for the air that I breathe And for the Song that I sing Your amazing And gracious to me To me Was On a Monday when I woke up In my bed Why some of my brothers them been wake up for inside cell Them no do Nothing, Them just Smoke 1 fi the Rap Shey na this 1 they hold my people for inside well I Dey for uni and my lecturer need cash If I no give am, him go make sure say I no pass well I understand wetin Dey happen for this part But understand say no be him go make us pass well I no fit read for the government man Cause him no read wey Dey government am My country sef don Dey flout like Spam My President too na Total Scam This politicians Dey red like wine Them no fit give but can't take what's mine O.T go live in Glory and Shine Mama don Dey fat and she be no Swine And for the air that I breathe And for the Song that I sing Your amazing And gracious to me To me
Sanatçı: O.T Live
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
O.T Live hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı