p-legend grind (feat. oladips) [remix] şarkı sözleri

Scoper Omo iya aje So i be like one, two make I buckle my shoes you know Three, four, five make I stay on my grind Cause mama tell say see everything na time And I get many things wey dey bother my mind o One, two make I buckle my shoe you know Three, four, five make i stay on my grind Cause mama tell say see everything na time Cause i Get many things wey dey bother my mind o Mokepe jajiovah Me wanna drive the rover Make my time no go over Me I no want to sufferr oo Mokepe jajiovah Me wanna drive the rover Make my time no go over Me I no want to sufferr Mokepe jajiovah Make my time no go over Me I no want to sufferr So I be like watin go be go be Watin man never see I don Dey hustle lati nineteens Can you feel the energy Na why I Dey shashe motin te lappy Wetin go be go be Wetin man never see I don Dey hustle lati nineteens Can you feel the energy Omo iya Aje Ah Ah Na why I Dey shashe motin te lappy Everyday ni mo man ba Olorun mi soro ni koko Motun ni baba isale to fun mi ni oshe ati konkan Motun ni Awon alfa ton gbadura ton bee Olorun ni tori temi Nitori eh ogun kogun kan bayi olebori temi At the same time folorunsho mi onigun palm tree Cause Omo ologo ni mi moti moyen lati primary three Kato ma je lobsters ajeun ninu canteen Uncle shegun maphoor ton bari nkan ti mo da nisi When I Dey school I be scholar Lori titi I be baller Mon korin mi ni corner But won koje biti burna Loud o kin shee Arizona Ole bere lowo Stoner Omo to bashe bi werey elewo corner make them stone am Allhamdulilahi o Baba ni kin carry go Now I gat the dough Anytime i drop mi flows Eyin Temi eh bami jo Cause my sound is gold One, two make I buckle my shoe you know Three, four, five make I stay on my grind Cause mama tell say see everything na time And I Get many things wey dey bother my mind o One, two make I buckle my shoe you know Three, four, five make I stay on my grind Cause mama tell say see everything na time Cause I Get many things wey dey bother my mind o Mokepe jajiovah Me wanna drive the rover Make my time no go over Me I no want to sufferr oo Mokepe jajiovah Me wanna drive the rover Make my time no go over Me I no want to sufferr Allhamdulilahi o Baba ni kin carry go Now I gat the dough Anytime i drop mi flows Eyin Temi eh bami jo Cause my sound is gold All time call me
Sanatçı: P-Legend
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P-Legend hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı