p-legend so many things (feat. t dollar) şarkı sözleri

T dollar As you Dey pray make I fall down I gettie biggie God I no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large BLHACK MANNIE So many shenking mio le gbagbe o Woni ki forin le kinlo kawe o I still get believe moma rale o From naija touchdown to maley o So many things wey my eye don see So many shenking wey I don feel So many sapa I go face I go weak So many struggles badman don face So many things wey Dey cross my mind So many things I Dey think about 247 steady on my grind As I Dey live I just wan survive So many songs So many verse So many things eye don see wey no cast So many days I go pray I go fast As I Dey hustle make my timing no pass As I Dey pray everyday Olorun gbadura Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira And I Dey move steadily I no send haters Make my music go far baba mo gbadura As I Dey pray everyday Ni mo n gbadura Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira And I Dey move steadily I no send haters Make my music go far baba mo gbadura As you Dey pray make I fall down I gettie big God no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large As you Dey pray make I fall down I gettie big God no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large Koribamishee ah Gimme everything I need make e no stress Na you be my pillar Oh my pillar o Allah Answer all my prayers Give us your blessings I pray Make I no ever go back I pray I Dey ask make you answer me Make in be for me madami Make I no ever Dey beg money Make I give testimony Emi majewon lo I no phoor I go Dey fight till I stay strong One call Two call Three call Make I no f*ck up As I Dey pray everyday Olorun gbadura Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira And I Dey move steadily I no send haters Make my music go far baba mo gbadura As I Dey pray everyday Ni mo n gbadura Bimo shee ka bible Ni Mon ka tira And I Dey move steadily I no send haters Make my music go far baba mo gbadura As you Dey pray I fall down I gettie big God i no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large Oh no no no As you Dey pray I fall down I gettie big God i no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large As you Dey pray I fall down I gettie big God i no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large As you Dey pray I fall down I gettie big God i no fit fall down I wan live long make I chop life Make my music go far make I live large All time call me P Legend
Sanatçı: P-Legend
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P-Legend hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı