p sol goga şarkı sözleri

Ahh! See, as we dey move we dey try to dey fly wanna ways them no want make we go higher And now we start to dey run wey dem start to dey chance we but now we dey go faster No be the thing you dey talk be the thing adey watch adey create my own story As u dey move you for stay focus anyemi kaakwe ose No love on the street for you so you for do your do make you no watch nobody Se yebe didi na ya feeli gbenze gyi banku sake-of we no get no money Se weni twia se the boy dey try fly high like a kite and get way out of sight Everywhere make hot nobody got your back oya search the money make e filli your Goga Goga! see adey want make this money filli my Goga! Goga! And if e overdoes ago need my Gagba! Gagba! See adey want make this money filli my Goga!Goga! Filli my Goga. ga! See if the rich man dey talk edey make sence But all the things you dey talk nodey make sence If you no get poverty go dey shuti you up make everything you talk go be nonsense So Anyemi you for put in your hard work As you dey go you for pray e be God first Aay anything you dey do make he clear all the way so say what you dey do go be success So make e filli my Goga.ga, Filli my Goga. filli my Goga.ga! Make I go higher, make I go far make I go higher Filli my Goga.ag filli my Goga! filli my Goga..ga! Anodey understabd wetin me I do wey adey suffer! I know say one day ago start to dey maki my own paper Plenty people dey wey suffer ass my own wey adey surfer So make I geti money, geti the bigi money Make e full up for body Make e dey filli.. ma.. filli.. ma.. filli.. ma.. filli Ma... filli. ma.. filli.. filli.. ma.. filli.. ma.. Goga.ga! Goga see adey want make this money filli my Goga.Goga And if e overdoes ago need my Gagba. Gagbaa See adey want make this money filli my Goga..Goga Filli my Goga..ga Goga see adey want make this money filli my Goga.Goga And if e overdoes ago need my Gagba. Gagbaa Aee adey want make this money filli my Goga..Goga Filli my Goga..ga
Sanatçı: P Sol
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P Sol hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı