p-square away şarkı sözleri

Ileke lo'ma jiya jiya jiya If I tell you say girl I love you I love you See the men dem dem ma want you But I need you I say make l tell you what you don't know Say many many don go As you dey my side girl l don blow But still girl I don't know Cause e we get many many I do's Wey get plenty aso ebi lleke lo'ma jiya anything ma man do Plenty plenty eyes dey see lleke lo'ma jiya Please don't leave me girl don't leave me girl If you hold me tight I go treat you right Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Some of dem dem dey package Forget about the marriage No be all about the money Money e go vanish But na true love go dey humble you humble you No do gra gra good luck go dey sample you Iyeh yeh If I tell you say girl I love you I love you See the men dem dem ma want you But I need you I say make I tell you what you don't know Say many many don go As you dey my side girl l don blow But still girl I don't know Cause e we get many many l do's Wey get plenty aso ebi lleke lo'ma jiya anything ma man do Plenty plenty eyes dey see Ileke lo'ma jiya Please don't leave me girl don't leave me girl If you do me right I go treat you right Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Na where the bagga dey Fire burn dem all of dem You see non of dem dey wish you well oh Only true love go dey humble you humble you No do gra gra good luck go dey sample you Iyeh If I tell you say girl I love you I love you See the men dem dem ma want you But I need you I say make I tell you what you don't know Say many many don go As you dey my side girl I don blow But still girl I don't know Cause e we get many many i do's Wey get plenty aso ebi lleke lo'ma jiya anything ma man do Plenty plenty eyes dey see Ileke lo'ma jiya Please don't leave me girl don't leave me girl If you hold me tight I go treat you right Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Girl if any man put asunder away Thunder na for thunder away Run down we no go run down away We go jump bumper to bumper away Ileke lo'ma jiya jiya jiya Ileke lo'ma jiya jiya jiya
Sanatçı: P-Square
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:12
Toplam: 46 kayıtlı şarkı sözü
P-Square hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı