p-square bizzy body [remix] şarkı sözleri

We bring you back again the remix With your bizzy body eh Yo P Every body eh Its the Weird MC lock this down Eh eh eh eh eh eh This the remix This the remix This the remix Ok now Bring it on now Here we go now With the flow now Peter Paul and Shola This na fresh from naija oya See dem see dem dem done come back again now l beg you sister abi you get one agenda Why you put me in between the middle of the center Cos me no like no pretender So make you stop to dey look and start to dey groove Peter and Paul dem be one no be two Remember say dem get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare You make me really wanna touch your waist When you hook up in the club oh Give dem a run oh Give dem a jump oh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh Somebody say oh oh oooh oooh oooh Oh oh oooh oooh oooh Everybody say oh oh oooh oooh oooh Oh oh oooh oooh oooh Rudeboy We done bring back the remix Everybody in the club una dey feel me You dey soji Mr DeeJay you dey kill me Whine up your body If you dey dig me So make you tease me tease me till I lose control Cos your know why my sister we go commit murder Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no dey bother eh Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no be losers we dey shun now Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa Gunshot oh replace another Make you stop to dey look Peter and Paul dem be one no be two Remember say dem get gbedu Wey go make you soji Again I love your boom boom bare You make me really wanna touch your waist When you hook up in the club oh Give dem a run oh Give dem a jump oh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh Somebody say oh oh oooh oooh oooh Oh oh oooh oooh oooh Everybody say oh oh oooh oooh oooh e yago l'ona Oh oh oooh oooh oooh Weird MC dey come What you gonna do Where you gonna hide When you wanna show any sort of vibe We got the club so knocked down down We wanna move your bizzy body now body now Kini mo wi kini mo so Move your body Keep it closer No dulling no glocking No stalling no shaking I just dey vibe dey go No be me oh Ijo ya oh Who be the bagger wey say we no dey go further Tell am say we no be losers we dey shun now Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa Gunshot oh replace another Make you stop to dey look Peter and Paul dem be one no be two Remember say dem get gbedu Wey go make you soji Again I love your boom boom bare You make me really wanna touch your waist When you hook up in the club oh Give dem a run oh Give dem a jump oh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh With your bizzy body eh You go soji eh Everybody eh Move your body eh Eh eh eh eh eh eh eh Yo P run this Rudeboy We bring it back again the remix With your bizzy body eh Yo P Everybody eh Run thing down
Sanatçı: P-Square
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:33
Toplam: 46 kayıtlı şarkı sözü
P-Square hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı