p-square no time [album] şarkı sözleri

No time eh ah Na Bracket le Ape planet Peter and Paul dey don kolo eh Na na no time eh That's why me I say make i yarn tori eh The thing the thing wey dey vex me eh Na the same thing wey dey vex you eh For this world the good dey die And for the bad na them dey survive See I don try make I ask God why E con be like say i dey waste my time Oya everybody make una dey joli eh Make una throw una hands in the air If you wan do good Make you go cold eh Without it some people go scatter your brain Na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh I say na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh Na this thing dey make me kolo eh Better thing better thing no dey last eh If you dey hear me no doubt me eh Believe me that na true story eh Walahi everybody no time eh See our name na the Bracket Before we do that song happy day But now we don comot with yori yori eh I say everybody make una dey joli eh Make una throw una hands in the air If you wan do good make you go cold eh Without it some people go blow off your brain Na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh I say na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh Eh eh chai se una dey see una de see As Peter and Paul and Bracket Them don dey go them don dey go I remember when we do gbedu last night them dey don kolo Them say we no sabi sing eh Some say na only dance we dey dance eh We con bring back bizzy body eh Temptation them say na copy copy na copy copy eh We go back again and bring do me and roll it le With a good video wetin remain eh Na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh Chinekeme This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh awalamme I say na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh E ye e ye e ye e ye E ye e ye e ye e ye E ye ahn ahn e ye Everybodi le eh E ye e ye e ye e ye E ye e ye e ye e ye E ye ahn ahn e ye hmn hmn hmn Omo no time eh no time eh better thing no dey last No time eh better thing better thing no dey last eh Na Bracket eh Peter and Paul dem don kolo eh dem don kolo eh Today na today If e dey do you yori yori eh But everybody make una dey joli eh Make una throw una hands in the air If you wan do good make you go cold eh Without it some people go take you dey play play Na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh I say na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh Na this thing wey dey make me iye iye Kolo eh kolo eh kolo eh iye iye better thing better thing no dey last eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh I say na this thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh This thing wey dey make me Kolo eh kolo eh kolo eh Na this thing wey dey make me Kolo eh omo no try kolo eh no try oo kolo eh beta thing beta thing nor dey lasti ye This thing wey dey make me no try oh Kolo eh kolo eh kolo eh eh eh beta thing beta thing nor dey lasti ye I say na this thing wey dey make me Kolo eh better thing nor dey lasti eh na Bracket Peter and paul don dey kolo eh
Sanatçı: P-Square
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P-Square hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı