p-square shekini [album] şarkı sözleri

P-Square eh eh uhh Alen alen alen alen uhh let's go Otu de oya sare wa gba kekere Kerewawo atu ti de Oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni buruku Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni buruku Oya shekina na na na na ehn I get power eh Me I no dey bother yeh I no be footballer but I sabi do the Ronaldo let's go I get power ah me I no dey bother eh eh I no be footballer but I sabi do the Ronaldo Take It slow take It free Alhaji eh eh eh listen Take it ah take it orijo Alhaji okay eh eh hm Oya show no wahala hala You dey make enemy go madder madder Baby go go hala eh eh You dey make me wanna craze oya now Otu de oya sare wa gba kekere Kerewawo atu ti de Oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni buruku Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni buruku Oya shekina na na na na eh eh We don go with another yes Wey go take una further yes Na we be the brothers Wey dey scatter all over the borders alen We don go with another yes Wey go take una further yes Na we be the brothers Wey dey scatter all over the borders alen Take It slow take It free Alhaji eh eh ehn eh listen Take it ah take it orijo Alhaji okay ehn ehn hm Oya show no wahala hala You dey make me go madder madder Baby go go hala ehn ehn You dey make me wanna craze oya now Otu de oya sare wa gba kekere Kerewawo atu ti de Oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni Oya shekina na na na na ehn ehn Burukutu hey burukutu hey Burukutu ahn ahn P-Square Alen alen alen alen ahn ahn Take it slow take It free Alhaji eh ehn listen Take it ahn take It orijo Alhaji okay Ehn ehn hmm Oya show no wahala hala You dey make me go madder madder Baby go go hala ehn ehn You dey make me wanna craze oya now Otu de oya sare wa gba kekere Kerewawo atu ti de Oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni buruba Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni buruba Oya shekina na na na na ehn ehn Otu de oya sare wa gba kekere Kerewawo atu ti de Oya burukutu make e sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni buruba Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni buruba Oya shekina na na na na ehn ehn Eh eh ahh ahh Alen alen alen alen Let's go awesome
Sanatçı: P-Square
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P-Square hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı