p-star for me şarkı sözleri

Prizeless It's another one Oya make you dance for me Make you dance for me As I dey spray the money I dey want make you move for me Make you move for me Omoge make you no dey dull me Biko bounce for me Biko bounce for me I dey feel your fire turn around and go down on me Go down on me Go down on me Oya make you dance for me Make you dance for me As I dey spray the money I dey want make you move for me Make you move for me Omoge make you no dey dull me Biko bounce for me Biko bounce for me I dey feel your fire turn around and go down on me Go down on me Go down on me Na me wey dey make her sing (make her sing) Na me wey dey give her D (give her the D) Na me wey go do you right (do you right) Na me wey go make you smile (make you smile) Your body dey do me strong thing (strong thing) Overload no be small thing (no be small thing) She dey carry am do me yanga (ah-ha) Dey bend dey flaunt the bakka (bakka) As I dey enter the party The bottles dey pop Na my music dem dey play Everybody dey bop The gdebu dey enter the body for sure Baby girl what's your name Think I've met you before We go shayo all night till the break of dawn If you no soji take am easy make you no dey fall You go dey under I go dey on top After one night you'll be coming back for more Oya make you dance for me (dance for me) Make you dance for me (dance for me) As I dey spray the money I dey want make you move for me (move for me) Make you move for me (move for me) Omoge make you no dey dull me Biko bounce for me (bounce for me) Biko bounce for me (bounce for me) I dey feel your fire turn around and go down on me (down on me) Go down on me (down on me) Go down on me (down on me) I dey live my life to the fullest (fullest) Baba God nai be the greatest (greatest) I wanna be rich and famous (famous) Like my guys wey dey hustle for Lagos (lagos) But I dey count my blessings Name them one by one Everything for life na turn by turn Nobody fit stop my shine at all Cause who God has blessed No man can course Oya make you dance for me Make you dance for me As I dey spray the money I dey want make you move for me (move for me) Make you move for me (move for me) Omoge make you no dey dull me Biko bounce for me (bounce for me) Biko bounce on me (bounce for me) I dey feel your fire turn around and go down on me Go down on me (down on me) Go down on me (down on me) Prizeless Edebedempe oo
Sanatçı: P-Star
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P-Star hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı