p-star tell me şarkı sözleri
(Ooohh)
(Ooohh Prizeless)
Tell me wetin I go do
Wey go make you be my boo (yeah)
Tell me wetin I go do (yeah)
Wey go make us one and not two
I don see wetin I dey find (wetin I dey find, wetin I dey find)
Omo she dey blow my mind (ahhn mmh)
For your love baby I go fight
I no go ever leave your side (never leave your side yeah)
(Ooh yeah)
Tell me wetin I go do
Wey go make you be my boo
Tell me wetin I go do (yeah)
Wey go make us one and not two
I'm going all in tonight
All in tonight (wa wa wa mmh)
Make you my wife (make you my wife yeah, make you my wife)
Our love will never die (will never hide)
You know I want you
And I know you want me to…
Prove my love is true (yeah)
Never take you for a fool girl
Be my lover…
I no go let you go oooh
You're my everything and more oooh
I no fit leave oh no oooh
Baby come let's build and grow oooh
I no go let you go oooh
You're my everything and more oooh
I no fit leave oh no oooh
Baby come let's build and grow oooh
Tell me wetin I go do
Wey go make you be my boo
Tell me wetin I go do (yeah)
Wey go make us one and not two
Prizeless