p-star yawa şarkı sözleri
(It's Darce on the beat)
Yawa yawa yawa yawa yawa
Plenty plenty yawa
Wey dey sup for my country oo
Many many magas
Wey dey rule my country oo
E no dey tire them oo
(No no no)
E no dey tire them oo
All the money them chop oo
E no dey tire them oo
All we want for community
Peace and unity
Bad as e bad we go still dey strive (Wa wa)
For our children to survive
Since 1960
NEPA no steady
Our Government greedy
Corruption plenty
Olopa wan spoil my parole oo
Say the whip I dey push no be my own oo
Which work I dey work? dem say dem wan know
…Just dey harass me collect my phone
No love, just envy
No forget wetin happen for lekki
Be like say them kpai for nothing
(Chai) Oh lord have mercy
(Aa-ha) Plenty plenty yawa (Yawa yawa yawa)
Wey dey sup for my country oo (Wa wa)
Many many magas (Dem plenty)
Wey dey rule my country oo (Wa wa)
(Yeah)
E no dey tire them oo
E no dey tire them oo
All the money them chop oo
(Ahhnn)
E no dey tire them oo
(Ooo)
E no dey tire them oo
E no dey tire them oo
(Ooo)
All the money them chop oo
E no dey tire them oo
(Prizeless)