p8 prize şarkı sözleri

Girl you don know say everything you want Girl me I fit bring am for you Say she don't know say if na money wey she want boy me I fi bring am for you She she she said She never seen a man like me in her life Say me I fit give her everything wey she like She said My love Fit make her fly Everything I buy her she never stop her friend them, Say Selecter give her good loving... oh lawd Say she never see the kind of loving ... oh lawd Say the kind of loving is from Foreign ... oh lawd I'm the only reason why she falling You know me use to like where the girls dem Dey But When you come around me left the girl them place Girl you don know say everything you want boy me I fit bring am for you Girl you don't know say if na money wey you want boy me I fit bring am for you Girlie make you hold hold hold me so well Girlie make you hold hold hold me so well Say girlie I just wanna let you to know If you get the feeling let it show now Make you never ever let it slow down Make you never ever let it slow down Say girlie I just wanna let you to know that If you get the feeling let it show now Make you never ever let it slow down Make you never ever let it slow down This kind of feeling got me stroke , oh yeah I never see this love before , oh yeah I love the way you turn me on , oh yeah The kind of feeling give me more, oh yeah Whine girl whine for me girl Girl I got the money make you whine for me girl Whine girl whine for me girl Girl I got the money never form for me girl Girl you don know say everything you want boy me I fit bring am for you Girl you don't know say if na money wey you want boy me I fit bring am for you Girlie make you hold hold hold me so well Girlie make you hold hold hold me so well Costa Rica girl dema calling me make I come around me no see them (torch mix) Them call me Natural Selecter fi the girls dem
Sanatçı: P8
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P8 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı