paajoe official better days (frest. fizzi marley) şarkı sözleri

Uh uh uh Paajoe official Again o Hmmmm See I was born and bread from the place Everybody call slum My future was blurry Man never eat every day I'm starving Hmmmmm My guy e no easy The only place I know is the street and the Getho o My dream is pull in a Benz o See my friends riding Range Rover And Owning some Mansions If you believe me say Ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Betters days will come ooo Better days will come oo oo I say if you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Uhhh Emmrɛ pa bɛba Kasɛ Emmrɛ pa bɛba Hmmm See life is never easy If I tell you my story my bro you go cry oo So if you see me moving you for pray me And wish me well oo I no say enemies dem Dey dem bi fake Susupon too dem Dey Dem bi waste life be struggle abrabɔ e bɔ me Tisɛ word puzzle uh uh Na my hustle I Dey hustle I Dey double my hustle kwɛ Me and my squad wɔnkɔ dwenmɔ ɛkɛ six to six wɔn kɔlɔnɔ We dey pray and hope for better day God your blessings for come my way Make I get this money Make I drive this Car Make I own house Make I turn somebody eeh If you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Betters days will come ooo Better days will come oo oo I say if you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Uhhh emmrɛ pa bɛba Kasɛ emmrɛ pa bɛba Hmmm If you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Betters days will come ooo Better days will come oo oo I say if you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Uhhh emmrɛ pa bɛba Kasɛ emmrɛ pa bɛba Dem dey pray for your downfall So more fire more fire Dem no want you to succeed So more fire more fire Oh no no you go win am Tisɛ lotto yeah yeah They don't know we no see nobody No sir, we no see nobody no sir Higher, the level for dey so we go harder E go shock them ECG wire Born to win never lose See I was born and bread from the place Everybody call slum My future was blurry Man never eat every day I'm starving Hmmmmm My guy e no easy The only place I know is the street and the Getho o My dream is pull in a Benz o See my friends riding Range Rover And Owning some Mansions If you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Betters days will come ooo Better days will come oo oo I say if you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Uhhh emmrɛ pa bɛba Kasɛ emmrɛ pa bɛba If you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Betters days will come ooo Better days will come oo oo I say if you believe me say ebɛ yɛ yiɛ yiɛ Uhhh emmrɛ pa bɛba Kasɛ emmrɛ pa bɛba Hmmm
Sanatçı: Paajoe Official
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Paajoe Official hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı