paanda steady grinding (feat. haji kriss) şarkı sözleri
They never wanna see me win
Otipe ti wan ti sho mi
Standing firm i'm on my feet
As i dey go ayawan jani
Shebi na my call dem decline
If no be god i for die if i ask dem go lie
Talking to my self every night
Stay woke omo naso i dey grind
Hmm don't call me bad boy
You no know me stop talking jagus
Kotode mosalo
I dey fire like dragon
Your mind go dey
Towobade your life go change
Enu ora ile
Steady grinding omo kosi holiday
Your mind go dey
Towobade your life go change
Enu ora ile
Steady grinding omo kosi holiday
Ehh on my grind all day i no wan know where kele dey
If you see my downfall brother tell me wetin you gain
Cos you know na money i dey chase
I no want make my blessing just delay ehh eh
If i no get money i no know how e go be
I pray for blessing and I pray for mercy
Korimi bamishe kinkore dele
Mama don pray for me say me i no go fail ehh
I no wan suffer all i want is steady pay
Ki phone dun gbagaun business call everyday
If i no get money e go be like i wan crazee
Your mind go soon dey
Your mind go dey
Towobade your life go change
Enu ora ile
Steady grinding omo kosi holiday
Your mind go dey
Towobade your life go change
Enu ora ile
Steady grinding omo kosi holiday