pablo kartel equal love şarkı sözleri

Hmm ohh Oh yeah Pablo Kartel I get baby wey go die for me I get the one wey dey lie for me I get the one wey wan buy Benz for me I get the one wey go kill for me I get the one wey dey spend for me All of them Dey give me melody (Melody) I wan to leave i cannot leave I swear this shit is deep Dey got me confused I wan to leave I cannot leave I swear this shit is deep But I love them equally Equal love I give them equal love I no love one pass one I give them equal love Equal love, I give them equal love I no love one pass one I give them equal love Am in my feelings you know I must be tripping you know And if I leave them dem go kill me I hope say you know Am in my feelings you know I must be tripping you know And if I leave them dem go kill me I hope say you know Equal love I give them equal love I no love one pass one I give them equal love Equal love, I give them equal love I no love one pass one I give them equal love Party after party my people listen to my music They tell me Pablo your the reason we go to club on a Friday evening Party after party my people listen to my music They tell me Pablo your the reason we go to club on a Friday evening Am in love with Aisha o Am in love with Adeaze Am in love with chidema Am in love with Patricia Am in love with tunuke Ati funke Omo banke ooo Am in my feelings you know I must be tripping you know And if I leave them dem go kill me I hope say you know Am in my feelings you know I must be tripping you know And if I leave them dem go kill me I hope say you know Hmm ohh (oh yeah) Pablo Kartel
Sanatçı: Pablo Kartel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Pablo Kartel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı