Pablo shmurda

FOR THE HOOD (feat. Tynee kuti, Barz dfn & Mizzy banks)

pablo shmurda for the hood (feat. tynee kuti, barz dfn & mizzy banks) şarkı sözleri

Yeah whats up whats up Danzil turn us up We got one for the hood You know what I'm saying Graaah I hear dem looking for me I dey with my brothers Ojo nimo wa so emakana Everything is in order Doing we things in accordance You gat we feeling unbothered Toba riwa oti roba Cuz we been fucking the beat with no rubber Dem say we days have been numbered But why be say we dey come back Baba loke lon shey wonder Eni to ba robi rowa go run mad Cuz we no dey pray make e spoil them We talking money we talk of Benz Popo no want to see boys on dread When the boys on fresh all the girls undress Money too sweet abeg E be like say beans and bread Now we eyes don dey shook abeg Awa Ian worry Zuckerberg Imude nah my hood abeg Ki lo Kan wa Kan books and pen So I learnt how to choose my friends Agba lemi naa when I look myself So don't f*ck with the boss Yema bami rojo If it's not money Talk to the gods Awon olowo BDSM Hook up lords I dey chill with Shetirigbo Awa eyan emir Money Tansho money We don't talk with the cops Shomo munjer eyan Pablo Endy rupees Hot boys We don't love to be poor See ahh We dey cum we dey go anything We dey do we dey do am for the hood We dey do am for the love wey our people dey show We dey do am for the good For the betterment of my people Ojo Ajangbadi imude we rep you We bringing hood to the map Anywhere we dey we still gone rep you Ojo to the world And my hood so strong We no dey 4 when things go wrong And we from the slum But we out here hustling Just to make money long Steady work and pray Forever in the game omo no seke Omo no seke omo no play play Steady giving them konma ro bonshen shey Imude na my hood and as you see me so I dey carry am for head And i got flows and I got barz Na weting I dey use paint the town red And you know me i no dey beg Gbedu kun nu garawa okun nu keg I dey f*ck shit up 2 sec Awon temi gemi sori bi full dread I get niggas way day come through Them be my crew F*ck shit up forsake that bitch And every time shit drops see we taking it all Giving gift father Christmas shit Over here don't care about clemency You want f*ck up wait and see Yeah we come through the back door Who's that for Treat your case emergency Our shit ain't no joke relax This young nigga spitting facts Bars coming in blocks that caps I don't play I'm strapped This nigga just cap he pussy Set pull up we harass yeah who's looking Bad man lack send him sharks now who's moving Light my jay while I strafe yeah so soothing My threats looming stop testing me Ei We don't care about this Jump man thing you don't know about this Fly my thing leave a man in this ditch Floor that bitch while I'm doing this lick We don't care about this Jump man thing you don't know about this Fly my thing leave a man in this ditch Floor that bitch while I'm doing this lick Ojo to the world I'm here to represent my hood o And where I come from things are running very smooth oo But olokpa dem no wan gree make the boys rest Everywhere them mount for corner them wan come collect change Ojo to the world oo Many things dey sup oo You know wats up Ojo boys dey hot oo I just said a lot oo Them no dey flop Ojo to the world oo Many things dey sup oo You know wats up Ojo boys dey hot oo I just said a lot oo Them no dey flop We dey cum we dey go anything We dey do we dey do am for the hood We dey do am for the love wey our people dey show We dey do am for the good For the betterment of my people Ojo Ajangbadi imude we rep you We bringing hood to the map Anywhere we dey we still gone rep you Ojo to the world And my hood so strong We no dey 4 when things go wrong And we from the slum But we outchea hustling Just to make money long Steady work and pray Forever in the game omo no seke Omo no seke omo no play play Steady giving them konma ro bonshen shey Arrrh
Sanatçı: Pablo shmurda
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Pablo shmurda hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı