pabrymo bum bum şarkı sözleri

Banger Baddest Shekpe Island girls dem dangerous Japa leave her man She wan be with us Steeze dey choke And I can never loose guard Me and all my guys too woke So tell me how you feeling this night Issa party outside Got the lala pon deck And the shayo don start All the shawties on check Picky picky one sir But look well make you no carry monster Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon You must to shake bum bum bum bum bum Omo shake bum bum bum bumbum Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Shake bum bum bum bumbum bum Owo wa Je ka flenjoor Say them better than me abo go Baby make I buy am who your vendor? Baby make I tell you bo se nlo Body hotter than fire Make me scream jesus Girl you're bad I can't lie (can't lie) We can take a trip to ibiza No need visa Ka ma lo dubai Early in the morn Early momo Shawty wey don muzz Make I call concord Everything follow come Fresh to the sock Awon lo lenu No dey hear what dem talk Jam my gbedu From Lagos to obodo And when them see me Dey shout Ogologo Ogologogo Ogologogo Big booty girl make it clap in my lamb Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon You must to shake bum bum bum bum bum Omo shake bum bum bum bumbum Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Shake bum bum bum bumbum bum Girly what you want I go give you times two I get bar Even my guys too Shake your body dance No dey do like statue Presidential it comes with the ice too Jam my gbedu From Lagos to obodo And when them see me Dem shout Ogologo Ogologogo Ogologogo Big booty girl make it clap in my Lambo Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon You must to shake bum bum bum bum bum Omo shake bum bum bum bumbum Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon Shake bum bum bum bumbum bum
Sanatçı: PaBrymo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
PaBrymo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı