pabrymo my side şarkı sözleri

Ijelup iyop Iye Iyanup iyop Iye E balance it up Pabrymo Dey yarn ohh The girls dem Dey wine oh oh Iyanup iyop Iye Ijekup iye Fre eh eh eh eh eh eh eh She step into the room like an angel Smelling so nice Omo the money dey I can feel it from a distance Omo the thing wey I see My mouth can tell oh That kinda feeling when you see a star Me I just sit down here dey hope oh Na when you go looku my side Omoto shun Omo to civilize Amarachi am so emotional Come gimme love early momo Na when you go looku my side Omoto shun Omo to civilize Amarachi am so emotional Come gimme love early momo I Say wetin I go do if I no get you Get you Girl I fit to mad if I no get you Anywhere you go girl I go beg you Follow you from shitta down to ketu I Say wetin I go do if I no get you Get you Girl I fit to mad if I no get you Anywhere you go girl I go beg you Follow you from shitta down to ketu When you go come looku my side Omo to shun omo to ni tani for mine Omoto shun Omo to ni tani tana Omoto to shun Omo to ni tani tana ye When you go come looku my side Omo to shun omo to ni tani for mine Omoto shun Omo to ni tani tana Omoto to shun Omo to ni tani tana Yeh!!! Sit down for here just dey wonder Calculating how to get your number Wishing we can go home inside my honda Iye eh eh!!! Somebody tell me what to do Should I try to come across to you When you go realize that I am looking at you Oh girl I dunno ohh Na when you go looku my side Omoto shun Omo to civilize Amarachi am so emotional Come gimme love early momo Na when you go looku my side Omoto shun Omo to civilize Amarachi am so emotional Come gimme love early momo I Say wetin I go do if I no get you Get you Girl I fit to mad if I no get you Anywhere you go girl I go beg you Follow you from shitta down to ketu I Say wetin I go do if I no get you Get you Girl I fit to mad if I no get you Anywhere you go girl I go beg you Follow you from shitta down to ketu when you go come looku my side Omo to shun omo to ni tani for mine Omoto shun Omo to ni tani tana Omoto to shun Omo to ni tani tana ye when you go come looku my side Omo to shun omo to ni tani for mine Omoto shun Omo to ni tani tana Omoto to shun Omo to ni tani tana ye
Sanatçı: PaBrymo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
PaBrymo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı