pacdaddy ice lolo lolo şarkı sözleri

Hmmmm Icey baby o oh Oh yes I’m feeling good Tonight Your beauty, your cat walking Caught my eyes It’ll be a dream come true With you by my side But the hard thing be say many guys on line Hope you’re feeling good tonight? Cos you seem like a blessing in disguise You nor fit dey in my zone and let you go by I stand fit pin with you I gat you for life o hmmm Cos as E be say you don cross my way I no go let nobody make Dem come Take you away away You see this chance wey I get today I no go let am slide I must to make you my bae my bae My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go Many guys dey your DM Base on you be spec Naim make you nor see dem And I nor know how you go notice My stare and give me a chance Make I burst everywhere No forget I be fine boy You yourself know me I fine gan Girl I be spec on my own gan And we no plenty We no reach four for this world hmmm As E be say you don cross my way I no go let nobody make Dem come Take you away away You see this chance wey I get today I no go let am slide I must to make you my bae my bae My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go My baby my philo lolololo Make I rest on your pillow lolololo My heart E be your own If you want carry am go
Sanatçı: PacDaddy Ice
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
PacDaddy Ice hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı