pace setter no more 2moro şarkı sözleri

If only they understand That the power really belongs to the people Then they would know That they have really fought with the wrong generation We can never forget, you can kill us today But you can't bury the TRUTH See we know sey the government CORRUPT Everyday for news we dey see all their F*CK UP Shey our destiny na to dey SUFFER OO Oh no Make we join hand chase bad government comot And the time is NOW No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro The change we need is now No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro Once upon a time for naija Arise oh compatriot all man go stand attention But the people got fed up Cos they don notice sey their leaders got no vision for the nation So many young people with big dreams But the system so messed up they ended in depression ,tell me Who in their right mind will ever say Nnamdi Kalu was wrong agitating for separation No I'm not afraid, Never! why will I be Blind leaders won't give way for those who can see Plenty blood shed e don dey flow like red sea They don't care about us they only care for Bentley So many wonderful things we would have been But we're only going backwards from all I have seen Our leaders be like dirty plates through them in the sink Naija be like Titanic the country don sink DAMN See we know sey the government CORRUPT Everyday for news we dey see all their F*CK UP Shey our destiny na to dey SUFFER OO Oh no Make we join hand chase bad government comot And the time is NOW No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro The change we need is now No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro Shey you dey wait?! make I tell you something you already know Sey the government dey do us ini mini mani mo But the people eye don open now alarm don blow Cos you surely reap whatever you sow They don dey do us wayo from the genesis The only thing them give us na empty promises All the policies wey them dey pass we no dey benefit What you see happening right now is just the nemesis Ah na naa Killing all my people all day Dead bodies everywhere Gun shots all night no sleeping The mama and children them weeping now If we no act now, if we dey waste time Na my children and your children go dey suffer am If we no act now, if we dey waste time Na my children and your children go dey suffer am See we know sey the government corrupt Everyday for news we dey see all their f*ck up Shey our destiny na to dey suffer ooo Oh No Make we join hand chase bad government comot And the time is NOW No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro The change we need is now No more 2moro No more 2moro No more 2moro No more 2moro It is obvious that the government has fallen deaf ears to our cries So I urge you youths Speak up! Sọ̀rọ̀ sóke This is our time Let's join our hands together and chase away corruption out of our land And embrace TRUTH
Sanatçı: Pace Setter
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Pace Setter hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı