package boss mama (feat. rothwill) şarkı sözleri

Cele tan won Won tan abela Baby jowo, make I enter Shogbe l'Accra You from Ghana Is this baka Or na heater Mama mama Don't do shit to papa Kama sama I no understand the grammar Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh Gbedu poto Gbedu poto Gbedu wa flow Baby mujo Baby go low Baby go low Go slow low low Go slow low low Go low low low low Show me the deal May your bambam dey bounce Wetin you carry Wey dey capture the crowd Show the lagalagaa Make I chop ofada Say make I lavish Make I be ur father I been dey reason Make we do kamasutra Eru wa nile Emi ke ajigijaga May your bambam dey bounce May e capture the crowd May we do kamasutra Wanna show u jigijaga May your bambam dey bounce May e capture the crowd May we do kamasutra Wanna show u jigijaga If nah your bills You no need to worry Bami sherekere Kin ma fi tibi shere I dey feel your vibe Baby no dey sly Eru po nile Je kama Shey pelepele I dey feel your vibe Baby no dey sly Eru po nile Je kama Shey pelepele It is my time to shine(to shine) Card no go go decline No negotiation she's mine No permutation she's mine Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh Ewale ewale Ewale ewale No go dey fowo le Ego dey fowo le Ah! My shine must shine Come whine whine Dem feel the vibe Ibebe some inside One side inside one inside Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh Eeeh oooh
Sanatçı: Package Boss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Package Boss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı