Package Boss

Push harder (feat. Don Yhinks & Tony White)

package boss push harder (feat. don yhinks & tony white) şarkı sözleri

Feel good better Grind grind so hard Longest receipt dem call me baller  Grind grind so hard Push and get am Money and the fame  We goal goal getter  Push more harder Vibes and sticker  Snitches never Judge me never  Oil my metal If you do kolomental Bounce on this niggas Pull the trigger  We go bounce you out  Huge balance  We go dey alright  Strip and shayo kayo  Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro Oma kigbe oro Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro  Oma kigbe oro  Shey you tell me what to do when I dey on a low key gan  Many things dey sup many things happen gan  Been on the road on the highway Many things dey talk omo so ko de kan aye  Kode kan aye mi cuz mon shaye mi If I start to talk won ni wipe aye ni emi mo laye mi, eje kin shaye mi Owo oti leleyi ko de ra ile ni  Take you out make we elevate, if na to buy you designer no dey hesitate I fit to buy you anything so make we cooperate Living my life on a low no dey downgrade Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro Oma kigbe oro Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro  Oma kigbe oro  Hear me now  Every little thing that am feeling now  It's been a long time coming  When niggas no dey show me love  I been dey won run but baba god dey my back oh  Na him dey make me rock Na him dey make me shine Thunder fire all enemies around town Dem no go see me finish when I cash out  I'm the sound god like am run town Thunder fire all enemies around town  Dem no go see me finish when I cash out  I'm the sound god like am run town Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro Oma kigbe oro Holy ghost fire  Burn my enemies all my haters  Three gbosa for my niggas wey dey scatter  Toba be si awon temi ngboro  Oma kigbe oro  Huge balance  We go dey alright  Strip and shayo kayo
Sanatçı: Package Boss
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Package Boss hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı