pahpzy peace şarkı sözleri

Tonbe lokan mi, ye ye Gbogbo oro tonbe lokan mi Yeah yeah yeah Sarg Boy Thing Dem say hustle go pay "Go pay" When e go pay make he no too dey late For the game e don tey "E don tey" Wey we don Dey run this race "Race" Shower me your grace Show me your face No face no case Dem say no face no case Dem say no face no case Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money If dem check am nah 6 fit o The Gbedu burst brain E too sweet o Dem dey chop am with full speed o For this time nah we run street o Omo me I no fit dull am o Nah why mo kala mo dollar mio E dey body we no dey force am oo Omoiyami no go dull am o Make the blessings no stop to dey come Everyday I dey find more income I just put my self on the run Make I make money and have some fun Dem say Pahpzy don start to dey talk Omo me I don stop to dey dull I just wanna get to the the top All your show I just wanna tour Ahh ahh I just want my peace of mind Nah why I just dey on my lane DND my phone on plane Do my thing I no complain Everybody get him own problem It's all love omoiyami mawobe High asf on a red label Kin de mapawolo with no label Ahhh ahhh I just want my peace of mind I just want my peace of mind I just want my peace of mind I just want my peace of mind I just want my peace of mind I just want my peace of mind Dem say hustle go pay "Go pay" When e go pay make he no too dey late For the game e don tey "E don tey" Wey we don Dey run this race "Race" Shower me your grace Show me your face No face no case Dem say no face no case Dem say no face no case Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money Family go call Brothers go call Everyday for the money If dem check am nah 6 fit o The Gbedu burst brain E too sweet o Dem dey chop am with full speed o For this time nah we we run street o Omo me I no fit dull am o Nah why mo kala mo dollar mio E dey body we no dey force am oo Omoiyami no go dull am o Make the blessings no stop to dey come Everyday I dey find more income I just put my self on the run Make I make money and have some fun Dem say pahpzy don start to dey talk Omo me I don stop to dey dull I just wanna get to the the top All your show me I just wanna tour Ahh ahh
Sanatçı: Pahpzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Pahpzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı