paloski worries şarkı sözleri

So many things for my mind wey dey make me wan jogodo (Eh) I wanna feel myself, nigga pass me ogogoro o oh (Eh) Na me wey dem dey see all around in one sokoto (Eh) So many things me dey face now, but I no fit polongo (Eh) Money no dey now, nobody chase me Everywhere I go, ko s'eni to mo face mi Me, I no blame any kele wey replace me But mo mo pe Oluwa no go disgrace me (Eh) So many things wey dey worry me Some dey do like dem no see, sugbon won n ri mi Bami bere ki lon so gan? ko wo ori mi Ohun ti mo te'ti si l'adura mummy mi (Eh) So many nights, I've been sleepless When they ask me sey wetin dey sup, I'll be speechless (Eh) Another day, another fight again Another nightmare for another night again No be sey me dey fear, you be witness But you know sey every man gat a weakness Another day, another fight again And every time I fall, I go rise again Now, I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Iyeeyy) Feeling like I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Ha) Now, I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Eeyy) Feeling like I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh So many things for my mind wey dey make me wan jogodo (Eh) I wanna feel myself, nigga pass me ogogoro o oh (Eh) Na me wey dem dey see all around in one sokoto (Eh) So many things me dey face now, but I no fit polongo (Eh) Money no dey now, nobody chase me Everywhere I go, ko s'eni to mo face mi Me, I no blame any kele wey replace me But mo mo pe Oluwa no go disgrace me (Eh) So many things wey dey worry me Some dey do like dem no see, sugbon won n ri mi Bami bere ki lon so gan? ko wo ori mi Ohun ti mo te'ti si l'adura mummy mi (Eh) So many nights, I've been sleepless When they ask me sey wetin dey sup, I'll be speechless (Eh) Another day, another fight again Another nightmare for another night again No be sey me dey fear, you be witness But you know sey every man gat a weakness Another day, another fight again And every time I fall, I go rise again Now, I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Iyeeyy) Feeling like I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Ha) Now, I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh (Eeyy) Feeling like I'm out of my mind iyaah-ha-iyaah-ha-eh
Sanatçı: Paloski
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Paloski hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı