palozky blessings (feat. kennywize) şarkı sözleri

If you still Dey beef you need therapy One man (P) is another man peace No shaking I dey pay my dues I stay focus I don't chase no bitch If you getti problem call on GOD I keep trying till I reach the top All these Niggas wanna see me fall They wan fire me katapot Won ma riran wo emiwon ma'gbon This year no go pass me by I talk ham before this year But still yet no evidence Everyday on my knee Praying for your blessings Baba iwo ni'kan nimoni kose lo mi Everyday on my knees Praying for your blessings Baba iwo nikan nimoni kose lo mi Iye ye ye Iye ye ye ye, ye ye ye yii ye ye ye Iye ye ye ye ye ye Iye ye ye Iye ye ye ye, ye ye ye yii ye ye ye Iye ye ye ye ye ye Omoiya emikan woju olorun All I got is faith I hope all the blessings is gonna worth the wait So I grind and pray cuz even men fit swell the pain If you don't know the story you never gon relate Gbogbo kirakita gbogbo lagun Gbogbo dawojo kofa'gun Pemi'oni make Ę oti taboo Na true pe omo ologo ye ma lagun But never asha olè gbéra kodi balloon Eso funmi kin chill Ę care nkan timo feel Kini deal no be nollywood shoot the shoe Gele O'dun bi kamowè Kamowè odabi koyeni Ori eni loleni jor (kako) Everyday on my knee Praying for your blessings Baba iwo ni'kan nimoni kose lo mi Everyday on my knees Praying for your blessings Baba iwo nikan nimoni kose lo mi Iye ye ye Iye ye ye ye, ye ye ye yii ye ye ye Iye ye ye ye ye ye Iye ye ye Iye ye ye ye, ye ye ye yii ye ye ye Iye ye ye ye ye ye
Sanatçı: Palozky
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Palozky hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı