panny & dunno don't try this şarkı sözleri

(Don't try this) I say nah telecommunication with the call (yeah) E dey pain me for head need panadol (yeah) Tell dem make dem comot e for my dormot (yeah) Paparazzi flash cameras when I come (hmmmm) Who be the new mister Who be that your new mister, wey dey form kpa Who be the gangster I'm the real badman I'm the sinister Don't try this Crazy how it looks rn Duffle in my hand We just wanna dance Shawty wanna dance New chain from Johnny dang Duffle in my hand ehen Baby make i bend ehen I be coming drop top,cruise none-stop,gbedu don drop! now them they rush us dope obnoxious,no loose your focus Flash lights we sold out ! Crazy feeling! What a feeling! How you feeling ? Busybody girl she give me dirty feeling Who be the new mister Who be that your new mister, wey dey form kpa Who be the gangster I'm the real badman I'm the sinister Don't try this Crazy how it looks rn Chop like fruit
Sanatçı: Panny & Dunno
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Panny & Dunno hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı