panozd shawarma şarkı sözleri

Eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Rrrrill Hmm baby, hmm baby Baby shine your thirty two Off your pantie too Put your phone for flight mode Yeah Baby I like your tattoo You sabi do Show me what you can do (yeah) Tell me (show me) Nwayeoma Make I chop up your shawarma I gats meet your mama Oh my adamma Nwayeoma Make I chop up your shawarma I gats meet your mama Oh my adamma What if your father no gbadu me Yahwa do dey What if your mummy no gbadu me Yahwa do dey What if your auntie no gbadu me Yahwa do dey What if your mummy no gbadu me Yahwa do dey (Tell me) Shey you no say Love is sweet with the right person Like this I don dey my right senses I dey fine since but I no gree see The girl wey go wipe my tears You came from nowhere Then you wipe my tears Baby Achalugo mebe Eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh Nwayeoma Make I chop up your shawarma I gats meet your mama Oh my adamma Nwayeoma Make I chop up your shawarma I gats meet your mama Oh my adamma What type of life will you give me (Incantations and ozd rhythms...) What if your father no gbadu me What if your mummy no gbadu me What if your auntie no gbadu me What if your mummy no gbadu me Ozd
Sanatçı: PanOZD
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
PanOZD hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı