p.i.t.a.h brown mezebu (feat. graham d) şarkı sözleri

Ah chocolita lita Na e dey sweet her Oh, uh oh Yeah yeah Ogbeni, pour me ogogoro Cos I want the pain to go away Roll up my feelings Light am up, make I high oh Make I high oh I no wan dey the same again I no wan go insane I just wan survive today Uh, yeah I get many many things Wey dey bother my head The problem sef dey scatter my brain You no fit relate with the matter on board The matter too long Many many things Wey dey bother my head The problem sef dey scatter my brain You no fit relate with the matter on board And I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu Oh oh uh oh oh oh Bar man shey you get Azul Give me one there Cos I want to shamayan Me, I want to forget my pains and my sorrow And the wahala Me, I don work, I don tire Me, I don look for this raba tire Me, I just dey here dey vex Girle, sey come make we flex Everything no be sex Many things dey bother my head Problem sef dey scatter my brain You no fit relate with the matter on board The matter too long Many many things Wey dey scatter my head The problem sef dey scatter my brain You no fit relate with the matter on board The matter too long And I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu Oh oh uh oh oh oh Gbas gbos gbas gbos Gbas gbos gbas gbos gbas gbos Gbas gbos gbas gbos Gbas gbos gbas gbos gbas gbos Oya shake am, shake am Ahh ahh ahh ahh ahh Omo, this one loud Oya, shake am shake am I want to high and mezebu Mezebu mezebu I want to high and mezebu Mezebu mezebu Oh oh uh oh oh oh
Sanatçı: P.I.T.A.H Brown
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
P.I.T.A.H Brown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı