q-young adura mi şarkı sözleri
Jah, oyah bless me today
Make my hustle dey pay oh
Make e pay oh, Baba mo fe k'owo pe
You know say I need this money
Me seff wan get money oh
Jekanmope iwo lon sho mi oh
Baba no fe k'owo pe
You know say I need this money
Me seff wan get money oh
Jekanmope iwo lon sho mi oh
Oh lord of mercy ah ah
Show me your mercy eh
I know say adura ti gba ahh
Give me your blessings ehh
Make my helper ah ah
Sope paste your azza
Baba me seff wan hammer
Cause momo pe adura ti gba ah
Oh lord of mercy ah ah
Show me your mercy eh
I know say adura ti gba ahh
Give me your blessings eh eh eh eh eh
Dem be say I no fit make am but look at my progress today
No be everybody wey hustle nah him dey make am oh
Check am oh
Omo talent nah jara nah grace wey we see sha ni koko
As I dey pray for the grace Baba God make I see am oh and use am oh
Make I no die oh
As a Nigga oh
Your grace make I see am oh
My mama still dey house oh make I feed am oh oh
Oh lord of mercy ah ah
Show me your mercy eh
I know say adura ti gba ahh
Give me your blessings ehh
Make my helper ah ah
Sope paste your azza
Baba me seff wan hammer
Cause momo pe adura ti gba ah ah ah ah