q-young otbg's (one time bad guys) (feat. libron) şarkı sözleri
Shey you wan know
Shey you wan know my story
Enemies dem still wan hate my glory
They wan hate my glory
All I wan be say make dem know me e
Make dem know me kin ko'rin fun won make I feed my mummy e
Make I feed my mumu e yeh e yeh
Q-Young bad guy
Ati libron one one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life
Q-Young bad guy
Ati libron one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life
Make I tell you ohun toju ti ri
Won ti wa f'olopa gbe mummy ri
No be say dem steal money
But kele jeun nooni e
Ohun toju ti ri
Dem still dey hate as we no geh money
Baba gimme this money
Mofe nawo fun daddy and mummy e
Me just wan get this money
I know say Wetin go be he go be
Me just wan dey do my thing
Maje Baba ku k'ogo mi to yo oh
Q-Young bad guy
Ati libron one one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life
Q-Young bad guy
Ati libron one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life
Make mama start to dey chop life
I know my hatters wan see me dey fall down eh
Me I no like to dey form now
I know one day you go see me on top now eh
Me I'm getting in the fusion
Bad belle people put them for confusion
Me I'm getting in the fusion bad belle people put dem for confusion eh
Dem say Tanana
I come to the game me no whine nana yeh e yeh
Let me go tanana
I come to the game me no whine nana
They lemme know bad man Nigga you never call me again
I tell them one time me I go dey dropping my lines again
No body's gonna stop my shine
I'm baking the words down now eh vibes
Q-Young bad guy
Ati libron one one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life
Q-Young bad guy
Ati libron one time
Shey won fe ku ni or they wan die
I just wan make sure say mama chop life