q-young our father şarkı sözleri
Yeah Many wan see today oh
Many wan see today oh
But dem die low-key
Many wey don die
Edumare bless me make mama dey happy
Plenty talk wey me still wan talk
But two minutes ah melo'n mofe so yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Plenty talk wey me still wan talk
Two minutes ahh melo'n mofe so yeh yeh yeh
Makanju owo kolo gbagbe iku
Cause me and you we go die one day
That one don certain
Cause this life seff nah grace
Our father, our father who art in heaven (Amen)
But me I gat something I want to tell you baba mi
Do me something wey go make me fear you
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Our father, our father who art in heaven (Amen)
But me I gat something I want to tell you baba mi
Do me something wey go make me fear you
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
I call on you jah jehovah
Bless me today with the rabba ah
Tinbalowo mase normal
Yeah yeah yeah (Yeah yeah yeah)
Because enu kami oh
Baba enu kami oh Bami doju ti awon tonfe gbami oh
All I do is for mummy oh and my daddy oh
Our father, our father who art in heaven (Amen)
But me I gat something I want to tell you baba mi
Do me something wey go make me fear you
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Our father, our father who art in heaven (Amen)
But me I gat something I want to tell you baba mi
Do me something wey go make me fear you
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh (Baba)