q-young set up (feat. emini mendo) şarkı sözleri

Omo ologo 5G Mafo mago Aburo badoo ah MIC They call me mendo Aburo badoo, yeske When me go blow Baba when me go blow Cause nothing dey show Alaye me no know, alaye me no know oh I just dropped an album and still nothing dey show Come dey be like ano sabi Omo olomo come dey drink Garri eh I just dropped an album and still nothing dey show Come dey be like I no sabi Nah only me know wetin eye dey see oh Eh, if dem tell you say he easy Omo iyami nah set up oh Ehhh, if dem tell you say he easy Omo iyami nah set up, nah set up(MIC) Yeske, Wo Baba Ojowo ni moma make e Money in big bag ojowo ni moma get e Omo Chelsea nimi ojowo moma Tuchel Owo tin kakulaya Ojowo ni momma spend e As I Dey hustle Koma bami push e Gbogbo Awon fans mi eje konma feel e I don come back again baba nangode Kin ma ball bi Davido omo Adeleke Baba don't allow me to die young Mendo Lori beat pelu Qyoung Bless me kode fun mi ni daylong Kinma pop champagne ninu Quilox Omo ologo nimi kinma flex Kinma se freestyle ninu Benz Young and getting it eyan lilKesh Every upcoming artiste niko bless Niko bless niko bless jah bless Enitoba wish me bad Konma stress Tonba rimi lori street yeah konma guess Jenki trend Lati north titilode west Dem be say we no go make am oh But when dem no be God Omo araye won o fe ko debe oh Dem wish me make I fall As I dey me I no dey fake am oh I'll tell you if it's wrong Ibi tin ma de dan dan moma debe oh Lai lai me no fall When me go blow Baba when me go blow Cause nothing dey show Alaye me no know, alaye me no know oh I just dropped an album and still nothing dey show Come dey be like ano sabi Omo olomo come dey drink Garri eh I just dropped an album and still nothing dey show Come dey be like I no sabi Nah only me know wetin eye dey see oh Eh, if dem tell you say he easy Omo iyami nah set up oh Ehhh, if dem tell you say he easy Omo iyami nah set up, nah set up Baba Ojowo ni moma make e Money in big bag ojowo ni moma get e Omo Chelsea nimi ojowo moma Tuchel Owo tin kakulaya Ojowo ni momma spend e As I Dey hustle Koma bami push e Gbogbo Awon fans mi eje konma feel e I don come back again baba nangode Kin ma ball bi Davido omo Adeleke Baba don't allow me to die young Mendo Lori beat pelu Qyoung Bless me kode fun mi ni daylong Kinma pop champagne ninu Quilox
Sanatçı: Q-young
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Q-young hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı